Sunday, 15 May 2016

Demsay many many people fit don die for one complex wey collapse for Abeokuta Ibadan.


Demsay many people fit don die for one four-story shopping complex wey dem bin still dey build for Itokun inside Abeokuta,Ogun State early morn morn day before yesterday.

Demsay na Ogun state Government dey build this shopping complex O! Demtoksay People dem around the community don join hand dey try help commot people wey dey trap inside the building…God Help them,as we go dey pray for Dem.



No comments: