Friday, 13 May 2016

Late legendary singer James Brown pikin don enter another police gbege!



Demsay Vanisha Brown,one of late legendary singer James Brown pikin who don enter many police gbege many times over many tinz and even drugs, don enter another one again. We hear say dem say she don HIGGHHHhhhh! Well well on kpuuf wey dem dey call crystal meth.
For 2014, Vanisha don enter police gbege 24 times!
Na God we pray to say she fit find better help,because true true….she need am.



No comments: