Friday, 13 May 2016

For the people dem wey no believe say Beyonce don go do “Nyash” enlargment surgery….look the foto below well well, Natural “Nyash” no fit get that kyn shape lie lie!

 Demsay as Beyonce launch her new album,na so she also launch new “Nyash” na one ogbonge source for obodo oyinbo first notice am come take pictures for evidence for una to see.
If na we own “African Nyash" now, no wahala….but babe, this one na added tinz biko.

No comments: